Yes its the same seyi' from my hairdresser (1) and (2) but i dey vex for una, shebi una say make i no counsel her, sum bloggers even labelled me aproko, sake of say i wan yarn dis babe say kurukere doesnt pay, now see!
yesterday afternoon i decided to make my hair @seyi's, hoping i wld be able to finish it b4 the nigeria/tunisia qualifier's match but wen i got to there... no seyi (so dis girl neva change) i met 2 of her girls (apprentice) who told me she had gone out but wldnt be long (storyyy) i decided to wait for her, knowing she was the only one dat can fix d style i wanted, after some mins the girls continued their gbeboru-ing (sorry isha) until i heard 'sade, dis madam know say anty-seyi don test positive???'
OGINI???
'i no sure o, u kno say e don tey wey she come here'
eYIN TEMi i forget weda oSAze go play 1st half o, seyi test positive ke? since wen?? d last time i saw her, she was hersef na? i asked d girls wat they meant but they kept quiet, na so i pack my kaya waka comot.
comot for where?? if na u nko?????
seyi have been fixing my hair for a longgg time o,
yea! dat day i was scratchin my head' was it d needle or dandruff? or ....
na so i begin think left and down, my head was £"^%*^%$£,
OGINI???
'i no sure o, u kno say e don tey wey she come here'
eYIN TEMi i forget weda oSAze go play 1st half o, seyi test positive ke? since wen?? d last time i saw her, she was hersef na? i asked d girls wat they meant but they kept quiet, na so i pack my kaya waka comot.
comot for where?? if na u nko?????
seyi have been fixing my hair for a longgg time o,
yea! dat day i was scratchin my head' was it d needle or dandruff? or ....
na so i begin think left and down, my head was £"^%*^%$£,
if na u nko???? if only dis girl had listened, if only not positive???
if onlyyyy, 'ehen madam, see her' she don return', sade's voice jolted me
i turned and my jaw fell in my lap
ps: her EDD is early next yr
pss: should amodu be replaced????
psss: d pix is courtesy 'seyi beauty salon', i can't shout!
psssss: i feel its goin to be a lov'ly week!! dont cha?
67 comments:
Oh my God are you for real??
WOW!!
PS: Whats EDD?
Ah.. default comment is LOL.. But then no be LOL-ling matter be this o...
OMG!!!! woman u frightened me...I thought she tested hiv positive...thank God sey na belle....phew!!!all is well ma..no worry
LG you don come again o!
For a moment, I actually thought the "positive" na the other type. Thank God for her!
@ NaijaBabe, EDD is "expected delivery date" That is when Seyi's baby is due
OMG!
LG, sumtn dey do u abi na u dey do sumtn i no even kno. damn, i had to search my brain well well to remember that edd is expected delivery d8. me i don think say na aids oh.lwkmd! u so crazy!
LMAO. Phew! I've never been this excited about an illegitimate pregnancy. (Abi is she married). I was so scared. As in my heart was pounding against the computer screen.
I forgive you for calling me out. Lol. How body now? It's gonna be a great week yh? Muah!
Cannot stop laughing here oh... You're such a silly gal...
she tested positive indeed LWKMD
see me calculating options for u already, kai!!! u're mean :O
I just trust you LG! lol! Nowadays, if anybody hear positive, na HIV be dat!
Thank God say na bele Seyi get! lol!!
LG, true true, u no serious! see as u wan kill me, i thot she tested positive - HIV kinda positive! i dey happy for seyi o, at least kurukere runs go reduce now (at least until after EDD).
LG u dey crase small sha. See as u put everybody for high jump.
Good to have you back joo. Oya make sure you stick around.
madam, whats all dis!!!! u got me with the positive thingy o!
Ha! Me I thought it was a 7+1 case o. Thank God it is the other kind of positive. Fear don catch me especially when i remember your previous posts about her.
High jump no be small thing!
ha ha mehn! i was scared 4 the poor girl.....i hope she knows d father oh
na wa oh..you scared the heck out of me!!!lol
y u come dey wind us now lol omo u dey try ooo u still dey blog? all my paddys don retire anywais i don upload helep me spread d goodnews
HAHAHAHAH!!!!..omg!!! and here I was freaking out! aww congrats to Seyi!!!.. ElGeee..I have missed you oo!
oh.... wow...see me thinking its HIV....lol
kai!! this babe!
congrats to Seyi oh!!!!
Lol,
you led us all on, thank God its a baby and nothing else.
why you no come siddown do the hair na? She does need the money more than ever.
lol so its a baby, you and this your suspense. Na so you show us rat meat that day...
LG, I know say this tori no suppose funny but e still dey funny. LOL...Positive to what biko? I hope say no be HIV. Make I go read the other links wey you post. LOL
LOL..@ Pssss 'I can't shout' That's what we see o! lol
LOLLLLLL...I still didn't get what EDD was until I read the comments...thank God she wasn't HIV Positive...whew! (wipes sweat from forehead)...
YOu just deserve a BIG slap!
Craze gal,lol!!!
this babe,if i catch you......i dey fear say na after she do ur hair u hear say she don +ve.
that shade na silly gal,wetin concern belle concern +ve now??
u sef,u worry......lol
kai...u still dey visit dis seyi...siddon dia dey wait for am?...POSITIVE ke?!!! LG stay blessed and no return for dia o! see how you jump commot...i no wan laff...but laff for dis one don kill die me oh! hahahahaha
Wetin?!
I fear o! I wan begin dey avoid your blog be dat o. Who knows how these things are transferred...
LMAO.
Good to "see" you again.
Ahh you got me good there. Positive for belle abi? LOL. Nice blog, I will check back..
hahaha! Ladyguide!!!!!
Ba wo ni? Se wa pa?
You need to be spanked! There i was pitying her...lol...thank God no be hiv!
Is Seyi even a real person?
but these co-workers might just be back-belle'ing.
Those local salon girls...how u go call being pregnant testing positive?
Psshhewww
mehnnnn.. LADYGEE!!! i don help u faint before oo.. as i come c EDD (ermm.... i try google am first).. na im my body cool oo... wetin dey worry those salon girls??? plus wetin seyi come mean by her poster na??? she want make her ucstomers dey fear?? if i c dat kind thing for person saloon.. i go turn back from d door form like say i forget something.. anyways.. i don yarn my own..
Kai, LG, you dey crase o!
Wait lemme get this right...your hairdresser or former hairdresser is HIV positive? I think you shud get tested mate.
how u dey sis. Still your ever funny self.
You no go kill person, i tink say she don gum AIDS. Well,lets congratulate her,may she have a safe delivery.
Ha, really hope the girls are just talking rubbish oh...not a laughing matter at all...poor girl!!!
As you just make everybody dey think one kain positive, e be like say you go soon dey positive make we begin calculate your edd.
If you want gist in naija,just go and make your hair. I wonder! Everything positive in naija is now hiv
i did the brave deed.
LG you no seriuosu at all! See as I dye think of options for her! Ashe na belle! We need to sanction sef for giving us false heart attack!
I dont even know wat2say... whether LOL or OMG or YEPA or ABEGI lol
lol, well written.
come to think of it, I do remember this seyi girl .... that girl that can fit 4nic8! and works at a salon you make your hair??? loooooool jheeez
E good say na Belle o. lol
Eish LG between you and the salon girls, I don't know who is worse! I thought it was a matter of AIDS *Shaking head*
ahhhhhhhhhhh my bp don rise small.
LG, how far? Please come and update...meanwhile I think the comment I left before is not here...
lmao! seyi test positive ke? i am definitely buying a bag of needles tomoro! which kain talk be dat one.lol... abeg update jo!
Where you dey madam?! Come back o!!
as in if i missed anyone its YOU..LMAOOOOOOOO
O gal how far now?? Where your dey? I hope all is well!
na wa. he be like say u busy. see werin u come post as u come back. lol
positive for what????????
MERRY CHRISTMAS o!!!!
This babe!! were are you!!!! come and u[date now!! plsssssssssssss!!1:)
Happy new year to you too!
happy new yr
Happy New Year...Allow us to comment on the happy new year post now...Remain blessed.
Happy New Year o!
LG, where you bin dey now? Is this your way of ditching your blog?
ローション 激安ローション 通販ペペローションマッサージ ローションローション 販売ローションプレイ
I hear it's your birthday today! Happy birthday luvlie! God bless you.
Post a Comment